let's gist anyone pls!!!
                
            
                we re all ears 👂                
            
                oya who get gist                
            
                how far na                
            
                na women get hot gist ooo 
wait 4 Dem make Dem comot gist us
.dey sabi gossip pass men                
            
                Ehen                
            
                na men dey gossip pass now😂, Oya wetin dey sup nau                
            
                😂😂😂inji wa
madam comot abeg
make una comot gist us. I know say u get updates 🎤🎤                
            
                oya gist us                
            
                no gist ooo
I was hoping to see some updates                
            
                🤣🤣🤣 Toh me seff I no get am nau                
            
                haba dai ki duba dai                
            
                who no sleep?                
            
                ✋🏻                
            
                gani but madam make I off phone and sleep 😴😴 bye                
            
                Between girls and boys who dey cheat pass😈😈                
            
                wetin make u no sleep?                
            
                hi                
            
                normal normal i no dey sleep early                
            
                Hlo                
            
                I love food 😁😁😂                
            
                chaii 😂 eforiro ko kuka                
            
                l😂l                
            
                hhhh                
            
                Hellooooooooii, anyone in the house????                
            
        ×
        
    
    
                        
                    
Join the Discussion
Sign in to share your thoughts and engage with the community.
Login to Comment